

What do you think is he right or not. I try not to write too much when it comes to Femi Fani-Kayode the guy like fight and quarrelling too much, so I just dey avoid hem wahala, yes I know say nah bad journalism, but watin I for do, we all be Naija nah, by the time he start uh una go side me or run, abi see as una dey run already abi on this one I go hid well well oh.
No comments:
Post a Comment